2Baba - In Love and Ashes

Music 6 years ago

2Baba - In Love and Ashes

The countdown to the big arrival of the gripping television series “In Love and Ashes” begins with the release of original soundtrack by pop legend 2Baba.

As expected of a music maestro, 2Baba delivers a soul-stirring track with thought-provoking lyrics, a perfect soundtrack for the moving tale that’s ‘In Love And Ashes’.

[Verse 1]
Some get head but them no get sense
Some get mouth but them no fit to shout
Some get eyes but them no fit to see
Some get leg to walka but for that same walka them get hit by a car
You just never know wetin life go fling to you
Never let the voice of defeat to sing to you
And as you dey go, continue to do wetin you sabi do
No go look Uche face, cos some people dey craze
Just continue to chase

[Hook/Chorus]
Them don dey cry again
I dey see them from far away
So we (?)
I gats to find a way
Sorrow, tears and pain
You either lose or gain
I cannot send the rain
Now tell me who’s to blame
In Love and Ashes
In Love and Ashes
Memory flashes “Memory flashes”

[Verse 2]
Open your mind
Take a look at me
And my guy tell me wetin you see
Not based on bias
or not based on who I be
A person like you wey dey put head like you
or a stranger because of the thing I believe
Na one love religion I belong to
Never let the voice of defeat sing to you
and as you dey go, continue to do wetin you sabi do
No go look Uche face
cos some people dey craze
Just continue to chase

[Hook/Chorus]
Them don dey cry again
I dey see them from far away
So we (?)
I gats to find a way
Sorrow, tears and pain
You either lose or gain
I cannot send the rain
Now tell me who’s to blame
In Love and Ashes
In Love and Ashes
Memory flashes “Memory flashes”

[Outro]
And try to focus on the ties that binds us together
Than the differences that separate us my brother
Artiste: 2Baba
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Khalid – Please Don’t Fall In Love With Me
Music | 1 week ago

Khalid – Please Don’t Fall In Love With Me

Joyner Lucas – How Much Do You Love Me?
Music | 3 weeks ago

Joyner Lucas – How Much Do You Love Me?

Justin Timberlake – Love & War
Music | 1 month ago

Justin Timberlake – Love & War

Dua Lipa – Love Again
Music | 1 month ago

Dua Lipa – Love Again