Flavour - Oppressor [Prod. By Masterkraft]

Music 6 years ago

Flavour - Oppressor [Prod. By Masterkraft]

The hold up is over, as contemporary highlife maestro, Flavor N’abania uncovers “IJELE The Traveler” discharge date


Flavour displayed the pine for workmanship and discharge date of his 5th studio collection on his Instagram page.


Nonetheless, the official track rundown of tunes has not been given out by the artist. Likewise the collection will purportedly contain worldwide joint efforts as implied in a meeting.

[Intro]
Original rude boy Mr.Flavour
Pon the dance
Dem don’t know


[Bridge]
The *** no dey sour
Kaki no be leather
Okro no be soup oh
*** no be Marriage oo


[Hook]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
Dem no wan make I drink water drop cup
Am covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
dey show me love eh


[Chorus]
Oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor
oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor (x2)


[Verse 1]
Am just a jolly fellow
i no dey like wahala
i do my thing my own way
dey your lane
i dey my own lane oh


[Hook]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
Dem no wan make I drink water drop cup
Am covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
dem show me love eh


[Chorus]
oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor
oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor (x2)


[Bridge]
Baby wey dey piom piom piom
your time don dey go go go go
Johny wey no like em baby oh
another man go take your baby oh
driver wey dey go wa wa wa wa
sofly no go jam somebody
oga wey dey chop money
whistle blower don dey blow blow


[Verse 2]
eburu jee eburu naa
so ndi oppressor
eburu jee eburu naa
nekwa so ndi oppressor
my hand no dey
eburu jee eburu naa
so ndi oppressor
flavour nwa
eburu jee eburu naa
so ndi oppressor


[Bridge]
The *** no dey sour
Kaki no be leather
Okro no be soup oh
*** no be marriage oh


[Hook]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
Dem no wan make I drink water drop cup
Am covered by the blood eh
That’s why anywhere we go
dem show me love eh


[Outro]
Oppressor
eh Oppresor
eh oppresor
oppressor oppressor oppressor
Oppresor
eh Oppresor
oppressor oppressor oppressor
oppressor oppressor oppressor
Oppresor
eh Oppresor
oppressor oppressor oppressor
Artiste: Flavour
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Previous Track In Album

Flavour - Skit Ft. Waga, Oloye, Rabbai & Zuada

Next Track In Album

Flavour - Simba

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Hloni L MusiQue – Appreciation Mix (100% Prod Mix)
Music | 3 weeks ago

Hloni L MusiQue – Appreciation Mix (100% Prod Mix)

Tommy Flavour – Huku ft. Alikiba & Iyanya
Music | 1 month ago

Tommy Flavour – Huku ft. Alikiba & Iyanya

Tommy Flavour – Nakuja ft. Marioo & Bayanni
Music | 2 months ago

Tommy Flavour – Nakuja ft. Marioo & Bayanni

Masterkraft ft. mello seven, I Tribe & Kontriboss – It’s Plenty
Music | 3 months ago

Masterkraft ft. mello seven, I Tribe & Kontriboss – It’s Plenty