Timaya - Pull Up (feat. Burna Boy)

Music 5 years ago

Timaya - Pull Up (feat. Burna Boy)

DM Records boss, Timaya has released his much anticipated 7th studio project tagged ‘Chulo Vibes’ EP.

Off the much talked about album, here’s our pick, the 3rd track titled ‘Pull Up‘ featuring Burna Boy.

The Chulo Vibes‘ EP is compiled with 9-tracks, its Timaya’s first project in 5 years under his imprint DM Records.

[Intro]
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It’s Kel P vibes
Leggo


[Hook/Chorus – Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know


[Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed


[Hook/Chorus – Timaya]
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know



[ Verse – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed
Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)


[ Hook/Chorus – Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know


[Outro – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
It’s STG
Artiste: Timaya
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Previous Track In Album

Timaya - Pull Up Ft. Burna Boy

Next Track In Album

Timaya - Number One Ft. Alikiba

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Young Duu – Pull Up
Music | 18 hours ago

Young Duu – Pull Up

Timaya – In My Head ft. Tiwa Savage
Music | 21 hours ago

Timaya – In My Head ft. Tiwa Savage

Chlöe – Boy Bye
Music | 4 days ago

Chlöe – Boy Bye

Burna Boy – Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Amapiano Mix) ft. Major League DJz
Music | 1 week ago

Burna Boy – Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Amapiano Mix) ft. Major League DJz