Zlatan - Bolanle

Music 4 years ago

Zlatan - Bolanle

Nigerian buzzing artiste, Zlatan has released another massive joint titled, “Bolanle” produced by Phantom.

The Serial hit-maker unlocks this new single following the huge success of his Tiwa Savage assisted song tagged, ‘Shotan‘ which is still on trend.

Furthermore, Zlatan has been one of the most featured artiste in the first quarter of the year; he has continued to unleash solid content to gear up his LP.

Intro

Ibile
Phantom
Ayiii (Jo’mo)
Kapaichumarimarichupaco
Pepper dem (Omo wobe, omo wobe)
Pepper dem o (Handkerchief eh da)
Jo’mo Ibile

Verse 1

Bolanle getti boyfriend (boyfriend)
Wey dey misbehave (misbehave)
She getti boyfriend
Wey no like to spend o (Ayiii)
She getti boyfriend (boyfriend)
E too dey kaku (E too dey kaku)
She getti boyfriend
Omo Ijebu (Ayiii, Jo’mo)
She enter her DM
She see Omope
Omope folahan Bolanle
Bolanle sope o (o sope)
She enter her DM
O ro’mo better o
Bo sinu Chevrolet baby,
Abi o fe fi esee shaa oo

Chorus

Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Who no like better thing
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Who no like better thing (Pepper dem)
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Ibile

Verse 2

All the way from Epe to Lekki
Bolanle don turn person
Bolanle don turn person
Wey dey buy Hennessy sef for person
Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti je jackpot
To gba ri Bolanle ni si
oloun oti change gbogbo caucus

Chorus

Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Who no like better thing
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Who no like better thing (Pepper dem)
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Ibile
Artiste: Zlatan
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Previous Track In Album

Zlatan - Shotan Ft. Tiwa Savage

Next Track In Album

Zlatan - Yeye Boyfriend (Prod. Rexxie)

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Young Jonn Ft. Zlatan – 50 Billion
Music | 6 days ago

Young Jonn Ft. Zlatan – 50 Billion

Ajebo Hustlers – Dreams II ft. Zlatan & Blaqbonez
Music | 2 weeks ago

Ajebo Hustlers – Dreams II ft. Zlatan & Blaqbonez

TerryTheVoice Ft. Zlatan – Alhamdulillah
Music | 1 month ago

TerryTheVoice Ft. Zlatan – Alhamdulillah

Zlatan Ft. Asake – Bust Down
Music | 2 months ago

Zlatan Ft. Asake – Bust Down